I've been vibing from the mud
Yeah way back I've been doing
Please don't tell me stop
Whether e smooth or e rough
Me go ride with my brollies
Tell these people make dem free me
Fit to call out with an SUV
Fit to sign one big record deal
You gave birth to a star kid
Definitely oh definitely oh
We're taking over definitely
Anyhow e be oh any how e be
Zero fear cos i be God pikin
Definitely oh definitely oh
We're taking over definitely
Anyhow e be oh any how e be
Zero fear cos i be God pikin
And if you really wan know
Only Jah me i fear say nobody
I'm on a different journey
Forever and ever i go dey sempe
Their teacher their father
It's alright they feel us
That shit got me going harder
Definitely oh definitely oh
We're taking over definitely
Anyhow e be oh any how e be
Zero fear cos i be God pikin