This ah hot one from the south you know
Tell em make dem give me my Chance
And Many soldiers wey don Kpai
16 clips full of crocodile teeth
Long time I've been skilling dem Since
Can't know for the street i be beast
They Don't know if spit say na hit
One time give the people make dem See
Local blood me get mi energy
I too bad all my music na hit
Character na Warri dey the gene
Omo make dem give my space
I wan dey ball like jay jay
And Make dem see ham in 4k
16 clips full of crocodile teeth
Long time I've been skilling dem Since
Can't know for the street i be beast
They Don't know if spit say na hit
One time give the people make dem See
Local blood me get mi energy
I too bad all my music na hit
Character na Warri dey the gene
16 clips full of crocodile teeth
Long time I've been skilling dem since
Can't know for the street i be beast
One time give the people make dem See
Local blood me get mi energy
I too bad all my music na hit
Character na Warri dey the gene