Step into the party I'm lit
Henny in my cup I'm drunk
Girls all around they soft
Step into the party I'm lit
Girl i bring she get the bum bum
All her friend they say they want some
Defa OF get the vibes too sure
If na 217 matter better sight and pass
Why you de press kappa for my party, you de mad?
Know your limit no go cast
Why you de press kappa for my party, you de mad?
Know your limit no go cast
Igbo for my hand I just the roll like say na pac
40 bitches party you self know say no go sad
Me and my paddy dun tie like 2 jumbo for yard
Naso we just the blow the forget Wetin the pap
Even when I package jay that year timber dey reign
Naso she say me I'm the love of her fucking life
I don't believe bitches but you know as e dey go
Jay on Jay and then you pass that's just a calming vibe
I no be peter paker why I go find pikle paper
Pound,Kuwait, Euros na my cheddar
But I'm stuck with the naira
But e no go ever allow me to turn to a begger ahn
As you don come this place no come dull am
For naija you no be boss until you make am
You still below the ladder
You Still below the ladder
As na 147 matter me I down I collect
Even when janet no sweet me I still just the chest
Wetin monkey see inside forest him no fit tell
Even all na papa inside there na my cartel
Wetin me I follow na how to just know my root
Wetin those Oyibo do us no be thing to snooze!
We dun show and the thing be say we no fit just lose
That be why I like to show the thing na school of thought!
Uh You don't need no other
And when you need me holla
Tell these niggas better save me all the hella drama drama drama drama
Step into the party I'm lit
Henny in my cup I'm drunk
Girls all around they soft
Step into the party I'm lit
Girl i bring she get the bum bum
All her friend they say they want some
Defa OF get the vibes too sure
As na 147 matter me I down I collect
Even when janet no sweet me I still just the chest
Wetin monkey see inside forest him no fit tell
Even all na papa inside there na my cartel