LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Free (feat. 1da Banton)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
They call me Nazzy
Original o
I wanna be free
Free like the bird in the sky
I wanna live life my way
Do anything wey i like
So i wanna be free eoo
I wanna live my life my way
Ooooh ooooh oooye
B'cus i know say one day
Something must o
Kill a man
Kill a man o
Kill a man
Something must o
Kill a man
Kill a man o
Kill a man (Something must o)
If e be the shayo for my cup o
If e be the ibo for my hand (Onono)
If e be the shayo for my cup o
If e be the ibo for my hand
I wanna be free
All i want is my liberty
I wanna live life my way
Wanna roll up and burn some trees
Eledumare wey bless the boy
With my funds i need some peace
So me wanna stay cool down
Wanna live my life at ease
Shebi dem be say you no go make am
Abi dem be God wey dey do am
Shebi dem be say you no go make am
Abi dem be God wey dey do am
Something must o
Kill a man
Kill a man o
Kill a man
Something must o
Kill a man
Kill a man o
Kill a man (Something must o)
If e be the shayo for my cup o
If e be the ibo for my hand (Onono)
If e be the shayo for my cup o
If e be the ibo for my hand (Onono)
Motigbana moti elevate
We be steady poppin lemonade
Nercotic mix intoxicating
So steady me be sailing like a pirate
Now i don dey ball, ballers be hating
Same ballers wey no update me
Back then them dey debate me
Now i don dey win them wan team-mate me
All i want is the money
Wanna gather funds for my mummy
Me i no want any worries
B'cus street wey we dey e no funny
I wanna be free
Free like the bird in the sky
I wanna live life my way
Do anything wey i like
So i wanna be free eoo
I wanna live my life my way
Ooooh oooh oohyeh
B'cus i know say one day
Something must o
Kill a man
Kill a man o
Kill a man
Something must o
Kill a man
Kill a man o
Kill a man

WRITERS

Inye Horsfall

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence