Brother which one to face
Biggi man we gat to survive
Save my number your Excellency
Call my brother your Excellency
We done dey faji your Excellency
Call me feel mr excellency
Money is the root of all evil
Person way dey hungry dey get temper
Save my number your Excellency
Call my brother your Excellency
We done dey faji your Excellency
Call me feel mr excellency