Ginger, ginger, swagga, swagga
Put up your hands aye aye
Ginger, ginger, swagga, swagga
Put up your hands aye aye
She dey ginger to follow me
Everybody wan dey follow me oh
E Be like she dey ginger to blow hey
Everybody wan to blow hey
Everybody still be somebody
See I be star dem try to cover me
Remember when we been dey soak garri
Now all di money dey all over me
See every Friday mamma to church
But every Friday me I dey for club
Where all the fine girls dey oh
But me no know say many of these girls
Dem just dey find destiny
But see Na just cuz the sake of God
Dat be why dem can't get me oh
She dey ginger to follow me
Everybody wan dey follow me oh
E Be like she dey ginger to blow hey
Everybody wan to blow hey
Tok on marijuana with a G
And ur crew, say them wanna come up with me
Hop in a the waggon with a gee
Phantom u finally with a G
Na we dey lock the industry
Everytime we dey her for the streets
She wanna dey come around n turn me to a freak
She wan dey rub my back n make me to dey
She dey ginger to follow me
Everybody wan dey follow me oh
E Be like she dey ginger to blow hey
Everybody wan to blow hey