Come be my Sisi special soyoyo
Give your love lady from the heart
Come be my Sisi special soyoyo
Give your love lady from the heart
I love you well well love you no be for small o

You be my sweetie original chikito oo
Give am to me oh baby don't break my heart

You be di woman I can't deny
Sweetie liki baby that's no lie ie ie
You be di woman I can't deny
Sweetie liki baby that's no lie ie ie yeah
I love you well well love you no be for small o
I love you well well love you no be for small o
I love you Sisi you be my original chikito
I love you Sisi shigi lagalaga laga lady lady
I love you Sisi i i ohhhhhh