LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

jege

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Meskill Dey here so
Champion boy
Go
Some wear suit and tie
While some sag there jeans down
Everybody no fit live
The same lifestyle
But las las
Na the same thing all man chasing
All man hustling for a better life now
You Dey go yanki
Why money yapka for naija
But e no Simple like abc
Before you go chop
You gat to work
But Before you go see work
You go waka waka
Real life am not just singing
Don't just dance
Try to listen attentively
My government carry us play
Pka pka Ngolo
Soldier kill my brothers
Make mama cry and shout oh
Many things I for like talk
But the matter long oh
I swear E too long oh
E no Dey finish oh
E no Dey finish oh
Since 1990
Dem Dey scam us oh
My people hunger
My people Dey for street
Dey strive just to eat
But the people way Dey for the fg
Them really send us
Dem no reason we
JEGE oh
JEGE
Dem Dey knack us JEGE
JEGE
Dem do Dey us ojoro
Dem Dey play us wayo
It's been a long time coming
Remember All the heavy
Rain and storms
I sing hallelujah cause I overcame
No be lie I survived the storms
Like a legend I was born
I swear I went through hell
Before I started seeing happiness
So don't hate me for my success
Am trying to build a legacy
Not looking for money
To buy biscuits and sneakers
No man fit live forever
But if you do good
Your name will be
Remembered forever
I want make all of
Una remember me
Sheey if I die two seconds
You go forget
How me and you been Dey flex
Everything for this world na vanity
I know one day man go turn dust
My brother enjoy and live life
If you see the next daylight
Pay your gratitude to the most high
Cause many don go
I know my nigga for lag oh
Even my nigga Dey for sanko
For crime way him no commit oh
JEGE oh
JEGE
Dem Dey knack us JEGE
JEGE
Dem Dey do us ojoro
Dem Dey play us wayo
Happiness I pray for
Everyday I pray for life
Oluwa hear me
Hear me baba oh
JEGE oh
JEGE
Dem Dey knack us JEGE
JEGE
Dem Dey do us ojoro
Dem Dey play us wayo

WRITERS

jephthah inyeke

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity