Been Dey play me like toy
Now I don dey play my blues
I took to take get result
You go know the reason why my body dey hot
When I call Monica make she come with jiggas
I too humble to go crumble
Am not a rapper but I am feeling like dapper
Nobody badder for this banter
On my way to the top I go
On my way to the top I go
Anything wey sup for life
If you check am sef na God don dey run am
This beat na me and marveboy
Even our haters go still vibe am
Now we don dey live our life without factors
One minute silence for those wey dey doubt us
Tell me why you nor go vibe