Oh my baby wait o(oh my baby wait o)
I dey see your face o (I dey see your face )
No be you I dey see for photo
Baby do me like I don't know
Baby do me like I don't know
Baby do me like I don't know
Baby do me like I don't know
Baby do me like I don't know
Baby do me like I don't know
Gwagra gwagra gwagra gwagra
Baby girl come over make we do
I dey try talk to you don't be rude
Baby girl come over don't be rude
Farabale my baby don't be rude
Baby do me like I don't know
Baby do me like I don't know
Baby do me like I don't know
Baby do me like I don't know
Baby do me like I don't know
Baby do me like I don't know
Gwagra gwagra gwagra gwagra
If you are still sitting down you are on a long thing
Long thing long thing my brother