LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Game Face On

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
got the game on smash on lock
Dedication prepared no need luck
Got my 10 toes grinding on the concrete
I go show dem na me run the block
Run dem run dem oga man boss
See Dem times I run to catch bus
See dem times I beg dem for favours
when I no get no food for my pot

Table don turn
Now dey beg friend but the bridge don burn
Get my game on
Go beast mode on dem like the one

Dey go no say no be play play I do tings my way

Dey go know say hard work and dedication dey pay
Game face on
game face game face on (I’m here to catch fun)
Game face on game face game face on
(Make dem bring it on)

If I fall down I go rise again
If I fall down I go rise again
If I fall down I go rise again
Game face game face on

The battle is won but the war goes on
Paid the cost to be the big don
Dey go know say kakhi no be leather when I jam dem naija where I’m from
Game face game face on
Shut down the shop just put the mic on
Dey go know say dis one no be small boy do the damn thing the thing nothing long

WRITERS

Leo Justi, Magnus Leonard

PUBLISHERS

Lyrics © Peermusic Publishing

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language