LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Chukwu Di Mma (God Is Good)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Dem say make we fear, but fear no dey our body
Chukwu nke anyị
Na-alụ ọgụ maka anyị - Our God, He is fighting for us
Our enemies gather
Dem think say dem ready
But dem no sabi who dey fight for us already
Dem scheme for our downfall
Plot am night and day
Our backs dey ground, But our God dey make a way
E go look like e don finish
E go look like darkness win
But heaven no dey sleep
nna anyị na alụ ọgụ - our Father is fighting
E go look like the devil dey win
But our God ọ na-alụ ọgụ maka anyị
No be our battle, no be our war
The mighty man in battle don enter the floor
We go be still, make him do the work
E go look like the devil dey win
O na-alụ ọgụ maka anyị - Our God, He is fighting for us
No be our battle
No be our battle
The mighty man in battle don enter the floor
We no go run, we no go hide
Make we stand still and watch him fight
The Lord go rise on every side
E say this battle, na mine, not yours
Be still Ọ bụ ya ga-alụ ọgụ he go fight
Anyị ga-anọ n'udo we go stand right - We will be at peace
The sea go open, make way for us tonight
Exodus 14, God never lost a fight
E go look like the devil dey win
But our God ọ na-alụ ọgụ maka anyị - He is fighting for us
No be our battle, no be our war
The mighty man in battle don enter the floor
We go be still, make him do the work
E go look like the devil dey win
O na-alụ ọgụ maka anyị - He is fighting for us
O na-alụ ọgụ maka anyị - He is fighting for us
Though they see our knees bent, they do not see who kneels beside us rise, for the God who parted seas, toppled giants, and has never lost a war has already claimed this ground, and what He claims, no enemy in hell can hold

WRITERS

OLADIPO O-FRESH

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual