Masky yeen gann gann henn
And I go play my highlife oo if I like
E nah the club is a pool party ajeh Gbomo wole is a two sum thing ajeh
Is a fast lane Omo wonbati
Masky yenn gan gan eeh eeh
Omo it's been long way coming
Me have been hustle for pay
And if you wish me well oo
Oya come make we Party yee yee
Tonight me I want to shayo
And I go play my highlife oo
If I like I go do like Orlando
Pariwo mo oya do something
E nah the club is a pool party ajeh Gbomo wole is a two sum thing ajeh
Is a fast lane Omo wonbati
Masky yenn gan gan eeh eeh