Masky lomo naa ohn yeh yeh
Her backside be like Rihana Rihana yeh yeh
Walahi kole remi o (kole remi o eeeh eh)
Rain Dey fall o, sun dey shine
You go see me wella (wella o)
You dey make me go high Yeah
Baby turn up the light oo
I Dey feel that your vibes oo
I go be that your hero oo (be that your hero)
Anywhere you dey baby (baby o yeah)
You know sey me I go dey there
You know sey me I go connect
Me like to gbowo wa (are you feeling it)
You dey make me go high yeah
Baby turn up the light oo
Oh yeah oh yeah (oh baby my baby)
I Dey feel that your vibes oo
I go be that your hero oo
I love the wey you Dey whyne it (bum bum)
Baby turn up the light oo
I Dey feel that your vibes oo
Oo yeah baby (you're my one and only oh eeh)
I go be that your hero oo