LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Race

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ayi o ná wa hɔ́n bɔ nyǐkɔ
Bɔ nyǐkɔ ce ná wa yi aga ooo
Ayi o ná wa hɔ́n bɔ nyǐkɔ
Bɔ nyǐkɔ ce ná wa yi aga ooo
Ayi o ná wa hɔ́n bɔ nyǐkɔ
Bɔ nyǐkɔ ce ná wa yi aga ooo
Ayi o ná wa hɔ́n bɔ nyǐkɔ
Ouu whoa whoa whoa
Ouun whoa whoa whoa

T-VIBES

May God no go shame us
Make e no back use
Make e no leave use
I know e love use
I know e get plans for all use
Because I no come this life to die poor
I also have dreams
Many things I plan too
I want travel
Seat in first class
I want to buy cars
Range Rover
And play runtown
Mad over yeah yeah

Which day my time go nack
Which day my money go come
Let me run run run run my race
So many things dey sup
I want to give mama joy
Let me run run run run my race

Ayi o ná wa hɔ́n bɔ nyǐkɔ (I go run my race)
Bɔ nyǐkɔ ce ná wa yi aga ooo (I go run my race)

Whatever the problem of life
I go still find my size
I can't stop working
Poverty Japa
Because for a big boy thug
Hope go dey last last
Whatever this matter of life
The child of God go shine
Until the head cut off
E go wear cap
I don't fear
Like a super hero
I go conquer the world

Which day my time go nack
Which day my money go come (Anh an annn)
Let me run run run run my race (Run run run my race)
So many things dey sup
I want to give mama joy (Joooy)
Let me run run run run my race

LRey Afro number one to the world

Let me run
Let me run
Let me run
Let me run run run run my race
Let me run
Let me run
Let me run run run
Let me run run run run my race

Ayi o ná wa hɔ́n bɔ nyǐkɔ (I go run my race)
Bɔ nyǐkɔ ce ná wa yi aga ooo (I go run my race)
Ayi o ná wa hɔ́n bɔ nyǐkɔ (I go run my race)
Bɔ nyǐkɔ ce ná wa yi aga ooo (I go run my race)
Ayi o ná wa hɔ́n bɔ nyǐkɔ (I go run my race)
Bɔ nyǐkɔ ce ná wa yi aga ooo (I go run my race)
Ayi o ná wa hɔ́n bɔ nyǐkɔ (I go run my race)

Ayi o ná wa hɔ́n bɔ nyǐkɔ
Bɔ nyǐkɔ ce ná wa yi aga ooo
Ayi o ná wa hɔ́n bɔ nyǐkɔ
Bɔ nyǐkɔ ce ná wa yi aga ooo
Ayi o ná wa hɔ́n bɔ nyǐkɔ (I go run my race)
Bɔ nyǐkɔ ce ná wa yi aga ooo (I go run my race)
Ayi o ná wa hɔ́n bɔ nyǐkɔ (I go run my race)
Bɔ nyǐkɔ ce ná wa yi aga ooo

WRITERS

Elisé METONOU

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share

See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual