Say we lost it for each other
Omo this life na revolver
Calling the squad make we talk matter, putting that lie on your father
Say we lost it for each other
Omo this life na revolver
Calling the squad make we talk matter, putting that lie on your father
Girl, you do me dirty for my soul
And you spray confetti from your hole
Shey you do me dirty for my soul
And you spray confetti from your hole
See the time wey i spend with you
All the times i was texting you
Sey my baby my baby boo but you break me into two
Why you do me dirty like that
You been say we go dey alright ahh
Moti fair shey you like as i dey now
All my life i wan be with you
She serve me food men i chop times two
Breakfast i don chop bellefull
Many things make a man confuse
Say we lost it for each other
Omo this life e na revolver
Calling the squad make we talk matter, putting that lie on your father
Say we lost it for each other
Omo this life e na revolver
Calling the squad make we talk matter, putting that lie on your father
Girl, you do me dirty for my soul
And you spray confetti from your hole
Girl, you do me dirty for my soul
And you spray confetti from your hole
What is the matter with you?
I no fit understand you, and i dey lose my cool
Can't put my hands upon you (oh nah nah)
Don't wanna open these wounds on my heart girl
So, give me one reason why i can't run far away
Cause you dey put my heart in pains
And as i decide to date am
I go deny you forget, if you no fit change this your nature
I no go lie, you be demon
Body bad, wrong decision (oh nah nah)
Somebody take this girl away from me
Cause water don plenty pass garri