LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Holy Spirit Dey Carry Me

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
It's not by might oh
Never by strength
You see my brother
Promotion comes from God
You'll walk in victory
You never go dey stress
I will never worry myself oh no no no

Wetin I go face
Wey my God no fit clear
By the power wey i get
I get something for my belly
Holy Ghost
Na you be my source
I'm independent of men
Na you wey dey carry me oh

Holy spirit dey carry me o
Carry me you dey carry me
holy spirit dey carry me o
Holy spirit dey carry me o
Carry me you dey carry me
holy spirit dey carry me o

Holy Ghost carry (Carry)
You dey carry me o (Carry)
Holy Ghost carry (Carry)
You dey carry me o (Carry)
Holy Ghost carry (Carry)
You dey carry me o (Carry)
Holy Ghost carry (Carry)
You dey carry me o (Carry)

It's not by might oh
Never by strength
You see my brother
Promotion comes from God
You'll walk in victory
You never go dey stress
I will never worry myself oh no no no

Because everything that you say
Is what I will say
And I will live by your faith
I'll never live by my strength
You get power for me
Na you be my source
I'm independent of men
Na you wey dey carry me o

(Holy spirit dey carry me o)
Carry me you dey carry me
Holy spirit dey carry me o
(Holy spirit dey carry me o)
Carry me you dey carry me
Holy spirit dey carry me o

Holy Ghost carry (Carry)
You dey carry me o (Carry)
Holy Ghost carry (Carry)
You dey carry me o (Carry)
Holy Ghost carry (Carry)
You dey carry me o (Carry)
Holy Ghost carry (Carry)
You dey carry me o (Carry)

WRITERS

Louis Aka

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion