I Dey wait for my betters days
Me Dey mean I no come here to play
Na me Dey ginger my brothers
Something wey dey soft been Dey hard
As am getting rich na forever
Na me Dey ginger my brothers
Something wey dey soft been Dey hard
As am getting rich na forever
Who Dey fear Gobe must to surely see Gobe
Who Dey follow step fit to later beg for help
Na so life e Dey omo the story no Dey change
Who Dey fear Gobe must to surely see Gobe
Who Dey follow step fit to later beg for help
Na so life e Dey omo the story no Dey change
Me got no time for the fakers
I don sell water and gala
Minding my bizz na only me and real ones Dey roll
I go hard and tinye ndidi mgbe obuna olu m di slow
I vow to be rich m ma break the oath
No matter as e be Onye ga anwu bu bozz
Asina ego di na ogu ka anyi kpotia ya
Obuna business ka anyi piacha ya
Upon say work hard men na analu aka
Onye imi zelum ima ju ochicha ju iga
So obulu kaluba matter i don't joke
Aka nga analu nje gbalu ani na New York
Ego nga agbalu asina m use soap
Road boy I don change my locay
Onwero onye nga mgbe m wa frown O town
Now I'm the best kid in the block
O Chukwu nwanne eme m ya with zero PR
Who Dey fear Gobe must to surely see Gobe
Who Dey follow step fit to later beg for help
Na so life e Dey omo the story no Dey change
Who Dey fear Gobe must to surely see Gobe
Who Dey follow step fit to later beg for help
Na so life e Dey omo the story no Dey change
Me Igat no time for haters