I go talk my mind i go yarn am one time
Baby see na you wey i want no be lie
The way that you roll your hips na wire
You're the type of woman that i wanna rub shoulder
The way that you wine your waist na die
Baby hold my hand make i be your man
Even for a second of a minute in an hour
Baby do a pose when you set i go
Today you go know say me sef i be goat
Bragging's not my type of thing
What you need to know is that i am on bended knee
I don go the east west north south
While the best in my frontal
I swear to love and cherish you
Take you on a cruise around the world
Buy you diamond rolex with a pearl
Serve you proper breakfast in the bed
Call your mama papa call your famz
Call your cousin aunty and your friends
I need your love not here for one night stand
I need your love not here for one night stand
You're the one i'm taking home
I swear i wanna marry you
You're the one who make me feel complete
And na you dey make me show my theeth
Shey you be my everything
Shinning like a diamomd bling
Baby you the air i breathe