But don't stress me girl oh eh
Yawa na for the dancefloor
Yawa na for the dancefloor
No give me no give me yawa oh eh
Everytime everytime still i want you bad
Who that bagger wey dey make you
Give me yawa girl tell me ah who that
Listen to the voice in your head
That sexy voice in your head
That one wey dey tell you
Everytime you wan give me yawa
Yawa yawa yawa yawa yawa yawa
No give me no give me yawa o
Yawa na for the dancefloor
Ah psst oh baby give them yawa
Yawa yawa yawa yawa yawa o
Yawa na for the dancefloor
Ah psst shake it for me shake it for me
Scatter baby give them yawa
Dance like a winner dance like say
You go win grammy with your talent
Girl when i need ya make you come nearer
Give me one hundred percent girl
Baby make you dancia for me
Just dey worry them no calm down
Number one pon the dance you are girl
Give them action like a movie
Abeg kill em with the dance no kill me
Make you kill em with the dance no kill me
Give them action like a movie
Abeg kill em with the dance no kill me
Make you kill em with the dance no kill me
Yawa yawa yawa yawa yawa yawa
No give me no give me yawa o
Yawa na for the dancefloor
Ah psst oh baby give them yawa
Yawa yawa yawa yawa yawa o
Yawa na for the dancefloor
Ah psst shake it for me shake it for me
Scatter baby give them yawa
Yawa na for the dancefloor
Ah oh baby give them yawa
Yawa na for the dancefloor
Ah psst shake it for me shake it for me
Scatter baby give them yawa
WRITERS
Nayvadius Wilburn, Patrick Leroy Brown, Raymon Ameer Murray, Rico R. Wade, Christopher Brian Bridges, Lester Corey