Phronesis, pon this yeeh yeeh
What you gimme yestee no be what you gimme now
Tema – Weija no be little journey, no be now
Gimme moola, the nibbies I for buy be chaw
The cellular you take gimme the other time dey give me haw
Akosua de3 no be church she dey sing for
Afei, Fridays Vienna linkop
She dey en girls girls, more bottles them dey pop
Like money dey en body, every portey she dey rock
If I no talk you no mean say I fool
Never return no other day
Little children want to play
Rain rain rain go away eh
Never return no other day
Little children want to play
So go away and don't come my way
That be what she keeps on saying
What be class, )nk) cos she keeps on claiming
Say she get some lecturer wey dey eat um, wey dey give um money wey dey handle en results give um cos ibe necessary
Auntie Mansa besi dwom dadaa
She be working so hard whiles life beating her hard
There's no man in the house the kids gon call dad
Themma big sis wey themma eyes all dey en top
All the struggles wey dey happen she she for sort
Akosua tear chain, way3 naughty dog
School vac sef )nk) fie, )w) bibi y)
Jumping from hotels and mansions of guys
She be getting everything that she likes
Your girl be chilling hard
She change men like she changing undies walaahi
No be long talks, more money she go hit hit
Who be you, naa she dey drip
Every event happening this girl must to trip trip
If I no talk you no mean say I fool
Never return no other day eh
Little children want to play
Rain rain rain go away eh
Never return no other day eh
Little children want to play
So go away and don't come my way
What you gimme yestee no be what you gimme now
Tema – Weija no be little journey no be now
Gimme moola, the nibbies I for buy be chaw
The cellular you take gimme the other time dey gimme haw
Plus, its been four months this now
I no dey see my period I no dey barb how
If you no be the father, ibe your friend Yaw
Kommot for there small girl ne wo haw haw
She dey fight for en life
She spoil the kiddie but say she dey fight for en life
The things wey dey happen um she dey figa she go die
Doctor say make she melo she go fit to survive
No lights ahead of um so soom
Everything be priced oh yeah that's true
Life no be easy, it never cool
Stand on your feet, don't be a fool
Hold on your pizza, I want fufu
Hard work pays charle come make we do
Show me yo mother let me tell you your future
Who got me singing this, Hallelujah
If uh not me then nobody badder
Never return no other day
Little children want to play
So go away and don't come my way