Ka anyi teluwenu teluwenu eqwu
Physiodopebag anyi adiro ibuo
Everybody I say make we dancia
Everybody I say make we dancia
If your side red ohh dancia
Everybody I say make we dance nununu chai.
Ada Ada I say make we dance nu nu nu nu
Introduction they call me Kulsoul eze egwu
Orlu imo state I come from
See this journey E no easy at all
I don see many things for this life
I don see many things for this life
E be like say my life don Kpeme
I tell my pady abeg find me money
E tell me say money no they
My girly chat am from my back yee
E tell my girly send Aza ohh
See my paddy want to carry my baby
See my baby don follow my paddy oh
Everybody I say make we dancia
Everybody I say make we dancia
If your side red ohh dancia
Everybody I say make we dance nununu chai
Ada Ada I say make we dance nu nu nu nu
If you dey alive chop life
Waiter wetekwuolu m more bottles of life
I no wan think about the things wey de off life
Onwero onye otolu ute so no de too think about life
If you get the money chop the money
All works and no play makes jack a dull boy so whine your body
Uwa bu uwa chukwu onye di ndu kuba si gi uwaa na atoli
Onye welu aka gbuo onwe ya ojebe abuja na a di m sorry
Onye fulu efu ka onye nwulu anwu nma
I ya amachagodi bus I wee choba
Onye di ndu gbaa first aru nwo ani na ife ga adi nma
So I say dance away your sorrow
Oburu na inwero dancing shoes make you try to borrow
Ada ada ugbakata kwa egwu daa eje m ebuna gi na barrow
Si gi this life no get duplicate
Everybody i say make we dancia
Everybody i say make we dancia
If your side red ohh dancia
Everybody I say make we dance nununu chai
Ada Ada I say make we dance nu nu nu nu
I want to carry baby go dance yee
This life e no balance no be for me ohh
All my people if you they feel this
Everybody I say make you dance ye
If your side red ohh dance ye
Even though E bad oya gyrate ohh
If money no they your pocket gyrate ohh