They call me Kulsoul o eze egwu eh
Baba God oo change my story ooh
Baba God I want to collect I want to collect
I don dey press tire Baba I want my own oo I want to collect
See my mates don buy motor I want to collect oo I want to collect Kulsoul collect
Baba bless me make I bless my mama eh eh eh I want to collect
Iyio ko oko ooo fear who never collect o
Iyio ko oko ooo fear fear fear fear fear fear who never collect o
If you no dey fear person brother oo fear who never collect o
No dey joke with my hustle eyy fear who never collect o
Ewo Chimo Baba bless my hustle eh eh
I want to dey jolly with my friend wey don collect oo
To tell you the truth if you never collect eeh
E go be like say you no dey hustle oo
Uchberry tell me something even em wife em marry oo
She go like to drive hummer oo
I need mega money eeh wey go sure for me oo
Abeg eeh Baba God o I want to collect I want to collect
I don dey press tire Baba I want my own oo I want to collect
See my mates don buy motor I want to collect oo I want to collect
Baba bless me make I bless my mama eh eh eh I want to collect
Iyio ko oko ooo fear who never collect o
Iyio ko oko ooo fear fear fear fear fear fear who never collect o
If you no dey fear person brother oo fear who never collect o
No dey joke with my hustle eyy fear who never collect o
If you collect your own today anoda man collect oo
Everything go sala sala everything go balance ya
You say money no be everything
My guy use your head o sharp sharp
If you dey play love oo guy use your head ee oo
That girlfriend you are proud about my brother money can buy her oo
Your girlie wey you take de skakara if I give am money she go follow
Fear who never collect eeh ha ha ha
Fear who never collect eeh ha ha ha
Fear me cause I never collect oo baby o ha ha ha
Every night e be like say na morning oo ha ha ha
Iye iye Baba God o I want to collect I want to collect
I don dey press tire Baba I want my own oo I want to collect
See my mates don buy motor I want to collect oo I want to collect
Baba bless me make I bless my mama eh eh eh I want to collect
Iyio ko oko ooo fear who never collect o
Iyio ko oko ooo fear fear fear fear fear fear who never collect o
If you no dey fear person brother oo fear who never collect o
No dey joke with my hustle oo fear who never collect o
To tell you the truth If you never collect eeh
E go be like say you no de hustle ooo