LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Vibes and Prayers

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Let's go

Chale You fit smoke anything
You fit drink anything (Correct)
Fuck anybody wey wan fuck with your vim
Tonight my God we go flex on the street
So high my God we go fuck with police
Shut up my boy we don't talk to police
Sabi this guy wey wan fuck with my team
Chale handle this guy I no get time on my wrist
I dey watch all the girls I Dey plan make we meet

Pour the drink make we turn up
All my ladies shaking bum bum (Ooo lala)
Hmm kile kile getting turned on
Gimme some more I'm tryna pop one

Everybody one chance
Enter the bus (Go go)
Leg work zanku with us
Take 3 shots
Gbesoke
Your eye is turnioniown it's okay

Every man just dey throway my God
Pop all the rosé my God
Spend all the money my God
Man no dey complain

Chale all we need is the vibes and prayers
Sit back Watch it all play out
Get the gang the moves and the papers
Going up up elevators
No opp can eliminate us
No cop intimidate us

Chale go (Oooh)
Chale go (Yeah)
Chale go (Ooh)
Chale go (Yeah)

WRITERS

Olanrewaju Shoge

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual