Ah na only you dey tic my toc
Girl you dey make fall in love
Say na my shawty be my ginger
All of them man wan dey hinder
But we no dey push their agenda
Say my shawty no dey hinder
And e dey burn dem like tinder
Melanin pop and your skin is so tender
Say na my girl be my destiny ah
Girlie wanna be testing me ahhhh
All the gyals dem know their fada be the best in it
Say me got the jewels and me always getting it ah
The gyals wanna be getting me ahhhh
All of my days, I don go round the world but me never see a girl like you
Yeah na only you dey tic my toc
Girl you dey make fall in love
Girl you dey make me dey fall in love baby o
Girl you dey make me dey fall in love baby o
Girl you dey make me dey fall in love baby o
Girl you know na you wey dey inspire me
Anywhere me go me wan dey find you
Can never let nobody dey spite you
Can never let nobody dey spite youuuu
Up till now I don dey find you so
I don know say na you go pai me so
Yeah na only you dey tic my toc
Girl you dey make fall in love
Girl you dey make me dey fall in love