Bukky dey for crib, she no dey like to party
I swear to God say you're my type of babe
Appetite on a hundred when I see your body
I come to eat you up with a plate
How you move you got the talent of a belly dancer
Omoge you set my soul pon fire
Na you way I want everytime
Nothing wey dem go tell me
Wey be say go change my mind for you
You give me vibes and you amuse me
It must be the way you whine
I plead guilty for love, your honor
And captivate with her persona
You the shawty for the summer
You the shawty any weather
Homebody and your ass looks fatter
Makes me wanna call back 0-8-0-1
Truth is you are the only one
On my mind wey dey make me feel better
When you shake, make a man wan enter
Medicine, you are my stress relief
Abeg call melanin for me (one time)
Abeg call melanin for me (two time)
You see buki with the biggie biggie waist o
You see buki with the biggie biggie waist o
OCD she keep her pum pum in order
Careful your best friend ah informer
Don't tell nobody you don't have to tell your brother
I give you feeling got you buzzing for another
Love you to the moon and back
Love the way you move your back
You don't gat to rehearse cos
Nothing wey dem go tell me
Wey be say go change my mind for you
You give me vibes and you amuse me
It must be the way you whine
I plead guilty for love, your honor
And captivate with her persona
You the shawty for the summer
You the shawty any weather
Homebody and your ass looks fatter
Makes me wanna call back 0-8-0-1
Truth is you are the only one
On my mind wey dey make me feel better
When you shake, make a man wan enter
Medicine, you are my stress relief
Abeg call melanin for me (one time)
Abeg call melanin for me (two time)
You see buki with the biggie biggie waist o
You see buki with the biggie biggie waist o