LyricFind Logo
LyricFind Logo
Sign In
Lyric cover art

Ajapiano

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Jaarh!!
Iyo
Haaa!! Haaa!!
Eyi
Obu oja
Ona aga
Ogwu Azu
Yaa
Twelve
Yaa yaa yaa!!
Jaarh!!
Spend my money
Me I no Dey follow corner corner
Inside lambogini me and your Banny
Dey tana tana
From cubana
We go finish go ibiza
We go pop another one
Enter house With oku Saranbara
Mmaya Dey we Dey giggy
Anyhow
Money be the main reason why she Dey gimme
Anyhow
Ajaa money she be screaming very loud
I Dey everywhere but People no fit see me anyhow
Chinelo and Amaka no go reach
if you know wetin I Dey carry
Girl you self go believe
I no gats delay
If I see wetin I like
All this onoku behind
Make e big make her bootie be like yesterday
All be balling all life
With two henny by my side
The kind money wey olopa won investigate
Let me take for a ride
You go wanna be bribe
I go spend a milli
Wait x3
Pause it
See the drip
Me I don’t force it
That girl so sweet and saucy
If she off it off me
turn a grown man to her office
Iyo
Ogwuazu
Ije

WRITERS

Chukwuemeka Ekwo

PUBLISHERS

Lyrics © TuneCore Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence