Gimme me the rythm of life. One two
I've been grinding all day what's the meaning of life? My view.
No games no cap everything confirm
See na money wey dey ginger me
Nah money wey dey walk person ooo
Nah money wey dey ginger me
Make I flex like Allahdumllah Allah
I go flex my life like mad oo
Anything I do demma dunno oo
Living life. I dey run my ting oo
Why you wanna do like I kill person
Make you calm down for my matter
If you like me Chale me I no send you
Make you calm down for my matter.
Put on your vest when you dey so
Five o trying to arrest oo
Five o trying to arrest oo
As I dey walk I dey do my ting
I'm a good bad boy. No dey wyn me
Me and my gs we dey celebrate oh nah.
Gimme me the rythm of life. One two.
I've been grinding all day what's the meaning of life? My view.
No games no cap everything confirm
See na money wey dey ginger me
Nah money wey dey walk person oo
Nah money wey dey ginger me
Make I flex like Allahdumllah Allah
I go flex my life like mad oo
Anything I do demma dunno oo
Living life. I dey run my ting oo