I don cry my heart my mind
I no go impress you with account alert
And then you wanna show me your 99
Say you no know the one wey I don sight from far I don pass your 99
The thing break my heart you know say water commot for my eye I high
I no go carry my heart and your heart do jangoliver
Abeg tell me things I go do for you wey go make you dey alright
And wey go make me dey alright right now
Focusing on no one and pursuing no one and I go dey run and run until I
I don see wetin I dey fine

If you wanna know then I gotta know
You only know what I want you to know
If you guess conclusion might end wrong
Deciding for nobody cause nobody holy
And if see me when I'm coming I dey put all my day
Put all my day for god's hand I hail him hail him
You know what I mean everyday day go break
You know my bread go come I no know the way
You know say everything go surely dey fall in place na time e take
Focusing on no one and pursuing no one and I go dey run and run until I
I don see wetin I dey fine
Focusing on no one and pursuing no one and I go dey run and run until I
I don see wetin I dey fine
My men galant oh you may not know