I wanna have fun success don come
You go see say me I dey run my race
You know say I dey, I dey for my zone
Dey carry my matter Dey go on a low
Even if I dey, on gle lamborghini you may no even quick to know
Make you no take am play, If you like make you really take am play
Some say the boy don start again
Some say this boy don high again, I no mind
Because your enemies and friends na my friend, and
A wise man don't know how to get many enemies
Make I tell you wetin I one do mind me I no mind you
Love you to the moon till you die too
No discretion come if you could come through
Lonely top but still I wanna talk to just you
Strengthen your mind you know that me I got you
And when they tell me your bad character I like you
And when I pull up you notice that I buy two just for me and you
Halla magnito anywhere them go know me
And this song, sweet macaroni
Sabi koded, hmm na my homie
We dey ball and the pass dey come through for
For this game na the cash we come look for
As she see me na now she won put call
Big t-shirt na man she come cook for
Sai ka tuna yanzun sako sun baka
Su na ce magnito ne sarkin waka
Toh in Ka ki ni, sai ka ci uwarka
Ask me politely, I can assist her
As na her deezer, that na my sister
As I dey gist her, I will be back soon
I wanna have fun, success don come
Everyone turn up, turn up for me
Depression jump up, puff pass what's up
Everywhere come soft, come soft for me
Goodies come just for me and you