Everything I'm missing in my life Girl you double am
Dark skin and she born in the 90's
Baby baby baby I really like you
Say make you know as e Dey go Dey go ou ouu
And I dey wish I dey wish say
You fit understand wetin I dey feel eh
Girl you mesmerize me in every way
Girl you don't know yeah you don't know say
No matter how e be baby be baby baby
Your smile is always enough for me enough for me baby eh
Your smile is always enough for me my baby
Your smile is always enough for me
In a world where nobody trust nobody
I go dey your back as long as you go dey my own oh oh ouu
In a place where they say love don't exist I'm tryna prove it to you
Say you need person wey go respect you lady
Wey go shift your womb like madu baby
Wey go give you love coz that's what you need
Baby girl that's what you need
No matter how e be baby be baby baby eh
Your smile is always enough for me enough for me my baby
Your smile is always enough for me
And I dey wish I dey wish say
You fit understand wetin I dey feel eh
Girl you mesmerize me in everyway
Girl you don't know yeah you don't know say
No matter how e be baby be baby baby
Your smile is always enough for me enough oh baby
Your smile is always enough for me my baby
Your smile is always enough for me