Na so so God dey bless am
Na so so God dey bless am
The ceo natural rich global
For nrg na we dey make life better
For nrg na we dey make things happen
We bigger better and stronger
Na so so God dey bless am
For nrg na we dey employ the people
For nrg we go take you to the top
For nrg you go be the oga on your own o
If you join us now your hard life go dey soft
Our own product na em dey reign
Our real estate na the talk of town o
The online metrics bu ebe iga je enwete
Dollars ka inwe soro ibe gi nwuria
Na so so God dey bless am
Na so so God dey bless am
Ihe obuna nke anyi tinyere aka anyi ee
Ona aga siriri ona aga werere
Iyele iyele iyele iyele iyelele
Oha na eze na anyi aputawo
Ebube ndi oma na we dey sell ooo
Our own product na em dey reign
Our real estate na the talk of town o
The online metrics bu ebe iga je enwete
Dollars ka inwe soro ibe gi nwuria
Na so so God dey bless am
Na so so God dey bless am
Otu aka ahu ka m ji nwee na ekene
All the directors board of natural rich global
And the partners all over the world
Natural rich global na money matter
Join us now and your life will never