LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Insanity

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Your body dey craze so
Say craze so
Say craze say
I'm going insane
Your body dey craze so
Say craze so
Say craze say
I'm going insane
Look, any fine girl here in the club tonight
Let me lay it down, let me spit it right
Adey see it in your eyes, you want fun tonight
You dey mesmerize, ano fi ex your eyes see
Her body craze, make I elaborate
Make I calculate
She dey captivate
Afi to meditate
Pon your hips and your waist
I dey elevate
The club, hands in the air
I'm a top shotter
Set the mic on fire
When I look pon your yard
I see
Her body bad, in fact, her body mad
Call her, Olivia call her
Ohemaa Yaa
Rockstar fit to
Rock ya tell her
Go down
I'm a rockstar fit to
Rock ya tell her
Go down tell her
Go down Ohemaa
Go down Ohemaa
Your body dey craze so
Say craze so
Say craze say
I'm going insane
Your body dey craze so
Say craze so
Say craze say
I'm going insane
You saf you be hot
You saf you do all
You saf wey you shine
You be fine from dem all
Make I do you nice
Make I bend it twice
I came here to dance
Make we dance all the time
I'm alive with your hands on my thighs
Have the time of my life
Can I look in your eye
See
Yes u see
That my body is tea
Dripping with ease
So please
Your body dey craze so
Say craze so
Say craze say
I'm going insane
Your body dey craze so
Say craze so
Say craze say
I'm going insane
Your body dey craze so
Say craze so
Say craze say
I'm going insane
Your body dey craze so
Say craze so
Say craze say
I'm going insane

WRITERS

Brian Ankrah

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual