So the booty just dey bounce
She dey make me talk things
Wey me sef nor understand
No play me like Aubameyang
And your body understands me
I know when to put you on
So baby make you stand fit
And I want make you repeat it oh
I like it when you dance for me
Later you fit switch on me
She want love in the past tense
But me nor gree give her the license
Tell me that she love it when I give her
So don't leave me now Angelina
She wan move with a military man
Shawty wanna come with a kiss and tell vibe
Me nor play no games my gelina
But when your booty bounce girl
When the booty bounce girl
Like it when you bounce gurl
See gurl I stand fit for ya
Bring me all the love that I need
Bring me all the love that I need