LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

BLSNS

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You show me love and you put for my body
Me I no know how e for be
Me I like the way you hold me
Say you know me
Before you mould me

Your love is organic
E de do me like magic
Sun so ni in fadi
But I no de panic

Daddy na you co sign me
When every body just de whine me
Na you word de edify me
I de wait for perfect timing

Daddy na you co sign me
When every body just de whine me
Na you word de edify me
I de wait for perfect timing

Blessings down on me
Oh I need your blessings raining down on me
Blessings down on me
Oh I need your blessings raining down on me

In my weakest days
You reveal your face
Put me in your space
looked upon my gaze
When I've lost my ways,
In your grace, I'm swayed,
In your warmth, I'll stay,

Daddy na you co sign me
When every body just de whine me
Na you word de edify me
I de wait for perfect timing
Daddy na you co sign me
When every body just de whine me
Na your word de edify me
I de wait for perfect timing

Blessings down on me
Oh I need your blessings raining down on me
Blessings down on me
Oh I need your blessings raining down on me
Blessings down on me
Oh I need your blessings raining down on me
Blessings down on me
Oh I need your blessings raining down on me

WRITERS

Emmanuel Jonah

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None