LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Thug Records-Blessings (feat. Sheezey, Juxxeboy & Hamda)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Hustling back to back
So no test me
This thing no easy rara
So no tempt me
You get your way
And i get mine too
So you do you
My nigga no dey vex me
E don tey wey i don stress
I've been living like
I'm the best here
I gat one prayer to Jah-Jehovah
Keep showering the blessings
Oluwa cover me
Jhor mama jekin fall
Mo tin pe number e
Igbawo lo ma pick call
Awon ota mi gather Jo
Won fe fi mi she ye ye
Won reti kin subu
Kole ki mi Pele
Oga ta oga o ta
Owo alaru a pe
Everyday ni Mon hustle
Kowo mi le pe
Ani ke gbadura funmi ewo walepe
Omo Iya mi stay strong
Wo maloseke
Oluwa lift me higher
Enemies burn dem with fire
Dem wish me bad
Dem wish me fall
I go get money i no go poor
O ti pe tipe tipe
Ojo wo mo fe gbope
Tinma sope
Hustling back to back
So no test me
This thing no easy rara
So no tempt me
You get your way
And i get mine too
So you do you
My nigga no dey vex me
E don tey wey i don stress
I've been living like I'm the best here
I got one prayer to Jah-Jehovah keep showering your blessings
Oghene do do do do do
Shorty lo do do do do do
Wanti lo do do do do do
Fatila do do do
Fatila do do do do do
Apo shashamura o gberi
Apo shashamura o gberi ye ye ye
Apo shashamura o gberi
Iku le mi but e ri moyeri ye ye ye
Apo shashamura o gberi
Apo seyi ko gberi ye ye
Oh nana
Oh rihanna yeah
Pick up cash app
UK send am
I dey Pick am
I dey buy am
Gift card make you paste am
sho lo make you check am
I no wan hear say he no wan send am
Btc make you paste am
Inside my wallet make you throw am
Hustling back to back
So no test me
This thing no easy rara
So no tempt me
You get your way
And i get mine too
So you do you
My nigga no dey vex me
E don tey wey i don stress
I've been living like I'm the best here
I got one prayer to Jah-Jehovah keep showering your blessings
Hustling back to back
So no test me
This thing no easy rara
So no tempt me
You get your way
And i get mine too
So you do you
My nigga no dey vex me
E don tey wey i don stress
I've been living like I'm the best here
I got one prayer to Jah-Jehovah keep showering your blessings
Oluwa juxxe
Eruku ba di meji
I just wanna play mean
Lemme just play on the trips

WRITERS

Ifeoluwa Okeowo

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity