(Number one dude in town)
Odo open your door, I'm outside
Where I wan dey find love go?(Love go-oh)
I been moving solo (Solo-oh)
I don't like this no no (no no)
Girl I'm obsessed with you
You no pick my calls oh oh no-oo
Open your door, odo I dey your domot
Until you gimme some love,I'm outside
Open your door, odo I dey your domot oh
Until you show me some love, I'm outside
Oh no, Girl you dey make me loco
You make a hard guy don fall oh for you, I'm outside
Girl you dey make me loco
Nah you I wan dey follow (Dey follow)
Make a hard guy don fall oh for you, I'm outside
She con dey-She con dey put me for cruise
It got me down, got me drinking booze
I did my thing, man I paid my dues
Cos a girl like you do not come in two
So be the reggae to my blues
You won't come to me so I'll come to you
Now tell me what is your excuse
Open your door, odo I dey your domot
Until you gimme some love, I'm outside
Open your door, odo I dey your domot oh
Until you show me some love, I'm outside
Oh no, Girl you dey make me loco
You make a hard guy don fall oh for you, I'm outside
Oh no, Girl you dey make me loco
Make a hard guy don fall oh for you, I'm outside
Odo open your door, I'm outside
Odo open your door, I'm outside
(Number one dude in town)