She listen to my music gan
Fat boy go run some miles
Omo tena call me daddy (call me daddy)
Bend like a baddie (baddie)
Girl you're my shorty (shorty )
Tell him you found a zaddy (zaddy)
Baby girl that is massive
Don dey make man dey craze
Baby why you to dey whine me
Baby why you to dey whine me
She listen to my music gan
Fat boy go run some miles
Omo tena call me daddy (call me daddy )
Tell him you found a zaddy
Baby girl that is massive
Baby girl I'm an addict oh