100 meter dey for the bank
Nicki Minaj calling my line
She call me gangster Badman
Shawty wan plaster for my body
And when I ask Hwfa she go tell me fine boy no worry
Sharply sharply pack my money
No recognition man on a mission
Bury my fears put am for coffin
Para para para para go far
Kala Kala inside kalakuta
Make I no catch you for corner
Para para para para go far
As I don change my Formation
Sharply sharply pack my money
No recognition man on a mission
Bury my fears put am for coffin
Para para para para go far
Kala Kala inside kalakuta
Make I no catch you for corner
Para para para para go far