Pay me money pay me respect
Pay me homage Bo mi se je
But my energy no dey pretend
Na only one life so no regret
How many nights wey man no sleep I Dey hustle money
Waka waka Monday Sunday double up no dulling
As How you go tell me say make I no flex omo no worry
Na be medicine for the days wey pesin no fit ball
I no go get energy for shalaye
Pay me money pay me respect
Pay me homage Bo mi se je
But my energy no dey pretend
Na only one life so no regret
Fine girl say na only love she want from me
She no go gree no love for me
And all of my guys know me say I no like fight
All of my energy I don use am protect my peace
I no go get energy for shalaye
Pay me money pay me respect
Pay me homage Bo mi se je
But my energy no dey pretend
Na only one life so no regret