As I come true all my guys dem relate
All of dem feeling the wait
Heavyweight converse as I elevate
With the sound content as I drop the date
All of it on this gat to bless up o
All of win on this after the stress up
Give me some chills after the press up
As I dress up unto the next sup o
To show my type of energy
To show my type of energy ee
I no dey I no be I no be bastard
You no say my brother we no dey like last
When we dey pray how e dey be we still dey fast am
In a big mind we no say matter go make sense
Buy house for mama for the city cruse your own Benz
Don't stress me don't kill my vibe
I wan plenty that is my type
For my people for the base
Make we dey work and we dey pray say we go blow
Gbedu go con touch man off him polo
As we dey give dem no jisoro no jisoro
Make we dey work and we dey pray day we go blow
Gbedu go con touch man off him polo
As we dey give dem no jisoro no jisoro
To show my type of energy
To show my type of energy ee
With a big dreams with a big plans
Steady on my grind make all my grands
Omo tell me wetin dey for your mind
Brother man sorry for the attitude
Sometime heads not right when I act to you
If I sound weird and I say I no play with you
Make we dey work and we dey pray say we go blow
Gbedu go con touch man off him polo
As we dey give dem no jisoro no jisoro
Make we dey work and we dey pray say we go blow
Gbedu go con touch man off him polo
As we dey give dem no jisoro no jisoro
Make we dey work and we dey pray say we go blow
Gbedu go con touch man off him polo
As we dey give dem no jisoro no jisoro oo