LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

OVERDOSE (feat. 3PWRLD)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Overdose
Sey we go wine and dine
3P
Boy you know wetin Dey my mind
Tell me wetin else I Dey find
Boy Iswear to God no be whine
Na you I wan
T to spend my life with
Overdose overdose oh
I'm screaming overdose ohh
Overdose overdose oh overdose oh ahhhh
I never thought I would love like this
This your love just Dey shack me since
We don Dey talk since half past six
Iwe need to get some sleep
Boy I want you only you
Baby it's me and you
Come Tell me oh wetin I
Wetin I go do
Overdose overdose oh
Overdoseohh ahhh
Overdose overdose oh ah ah
Overdose overdose oh
I'm screaming overdose ohh
Ouuuuu oh oh oh
Ahhhh
Give me some for the night
Omo when I open my eyes feel alright
You come into my life
You Dey make me feel alright
And we go wine and dine till I die
Nne you do me something tell me why you do me so ooo
I go follow you go no go do me koko pilo ooo
Carry go make you carry go
Baby make you carry make you carry go
All my love attention carry go
Baby no go play me eenie minie mo
Shey you Dan catch me
I don catch you
Come be like say you Dan jazz me ahh
How I take jazz you
Girl stop that thing
No no
Why you go say you no love me ahh ahh
Overdose overdose oh
Overdoseohh ahhh
Overdose overdose oh ah ah
Overdose overdose oh
I'm screaming overdose ohh
Boy you Dey gimme overdose
Ahh sexy

WRITERS

Jessica Ndigwe, Ikechi David

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language