LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

J LUV

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
(It's Jiddy on this beat!)
I won't be broke so I give a damn
(Uh)
If you wanna woman, you first be a man (yea)
(Oh)
She say she like high-maintenance to give her ring
No be blind, fine girl past me I say something
Higher, higher, higher for woman
Abeg don't leave me for bro's money
I get failure for loose ends
Wetin she do oh for me gan?
If you no love, don't led me on
I've been foolish for too long
I no get break oh, for this country
(I no get break oh, for this country)
(Omo, don't push me)
J love, ko si mo
I go for work, work like everyday
J love, ko si mo (kuku so pe bank alert!)
I go for work, work like everyday
J love, ko si mo (she no go leave my soul to dry!)
I go for work, work like everyday
I go for work, work like everyday (No put me for disaster!)
I go for work, work like everyday
I'm too far to turn around (soh-soh-soh)
Dey don't deserve what I'm giving out
(Hm, alright)
One day, go town to town (alright)
Won't let the past struggles get to me ( I can never)
If I give her all, she go leave me empty (she gon' take me)
Sacrifice many to get plenty
If you no smart, you be her atm (mhm)
If you no like, don't believe me then
Attention from my Cashapp (oh, from my Cashapp)
For my sake, I delete app
I won't be broke so I give a damn
(Uh)
If you wanna woman, you first be a man (yea)
(Oh)
She say she like high-maintenance to give her ring
No be blind, fine girl past me I say something
Higher, higher, higher for woman
Abeg don't leave me for bro's money
I get failure for loose ends
Wetin she do oh for me gan?
If you no love, don't led me on
I've been foolish for too long
I no get break oh, for this country
(I no get break oh, for this country)
(Omo, don't push me)
J love, ko si mo
I go for work, work like everyday
J love, ko si mo (kuku so pe bank alert!)
I go for work, work like everyday
(she no go leave my soul to dry!)
(No put me for disaster!)
I go for work, work like everyday
(she no go leave my soul to dry!)

WRITERS

Tosin Adesmith

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language