LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

KPO KPO BADDIE

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeah yeah ooh

Hmmmmm

Jarzdemall

Jarzdemall

Light skin or dark skin
Make you bring am dey come
I like you
I like your bestie too
Make una no form
Shey na because say
U get big bum bum hmmm
No go look me less
Shey u don see am as me I dey perform

She say make I wire
Say she wan dey on Louie Vuitton
Hmmmmm
What I go get in return
She say na love
Shey na love we go chop
Hmmmm
She be kpo kpo baddie

Kpo kpo baddie
Body like candy
Girl you too sabi
I no fit whine oloun hmmm

She dey form cardi
She blow my cali
Your body dey kpai me
Your body ga egbu mmadu ano
Hmmm

She dey form say she no know me
But my song dey jam for her playlist
Girl I'm sorry to say this
But you're not my baby
It's my turn maybe
Come my aparte ooh
Make we roll up smoke up heavy
Pop 542 for the settings
Cos she get tattoo for nyash
She dey form miss cardi

She say make I wire
Say she wan dey on Louie Vuitton
Hmmmmm
What I go get in return
She say na love
Shey na love we go chop
Hmmmm
She be kpo kpo baddie

Kpo kpo baddie
Body like candy
Girl you too sabi
I no fit whine oloun hmmm
She dey form cardi
She blow my cali
Your body dey kpai me
Your body ga egbu mmadu ano
Hmmm

Say she wan rock amiri nwa mmiri
Make I no put my money
For oshimiri ooh hmmm
Smooth criminal oh
I dey move anini
She be kpo kpo baddie

Jarzdemall

Jarzdemall

WRITERS

Nwokoma Ebubechi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual