Egbe le le le le elelele!
Awon lon lon lon lon ayayaya!
I know I failed you before but let me try again
Shey person way fail for school e go repeat class
She say she wants me but she can't get hurt again
This one no be obrokoto music
Kpor kpor kpor kpor ache oh
This one no be obrokoto music
Shauty don't do me that aye o!
Baby don't turn your back aye o!
Sweety no break my heart aye o!
Beggar don beg you again aye o!
Shauty don't do me bad aye o!
Baby don't turn your back aye o!
Sweety don't do me bad aye o!
Beggar don beg you again aye o!
This one no be obrokoto music
Kpor kpor kpor kpor ache oh
This one no be obrokoto music
Egbe le le le le elelele!
Awon lon lon lon lon ayayaya!
Baby give me second chance
You are my only I no get back up plans
Only you way dey scatter my senses only you!
Only way dey ride me like Bentley only you!
Only you I want build up a family only you!
This one no be obrokoto music
Kpor kpor kpor kpor ache oh
This one no be obrokoto music
Shauty don't do me that aye o!
Baby don't turn your back aye o!
Sweety no break my heart aye o!
Shauty don't do me bad aye o!
Baby don't turn your back aye o!
Sweety don't do me bad aye o!
Beggar don beg you again aye o!