LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

High tension

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Dem no want see us go up
Dem want to see us dey down baby
Dem no want see us front
Dem want to see us Dey back baby
Dey want to see us fold up
Na that one no go happen baby
Anytime Wey you feel week
I be your lucious Lyon baby
Me no go let you feel down baby
Me no let you dey lonely eh
Me go dey take you go front
No matter wetin haters them talk
Cos me no go let you feel down baby
Me no let you dey lonely eh
Me go dey take you go front
No matter wetin haters them talk
Baby do me je je
Do me je je je
You dey burst up my medulla o
You dey shock me like high tension
Baby do me je je
Do me je je je
You dey burst up my medulla o
You dey shock me like high tension
As you dey look for that thing wey no find you
Omo that one you go see am
Always chuckling eyes for my matter
Ogbeni wetin concern you
Don't wanna see you us in a wagon
Don't wanna see us dey love up
Na for them eyes we go big up
And we go give them the tong tong tong
Me no go let you feel down baby
Me no let you dey lonely eh
Me go dey take you go front
No matter wetin haters them talk
Cos me no go let you feel down baby
Me no let you dey lonely eh
Me go dey take you go front
No matter wetin haters them talk
Baby do me je je
Do me je je je
You dey burst up my medulla o
You dey shock me like high tension
Baby do me je je
Do me je je je
You dey burst up my medulla o
You dey shock me like high tension
Baby do me je je
Do me je je je
You dey burst up my medulla o
You dey shock me like high tension
Baby do me je je
Do me je je je
You dey burst up my medulla o
You dey shock me like high tension

WRITERS

Jerry Akpede

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None