Lord save me from my own self
I see the figures but I no fear
Living life Bobo too fresh
Even if the story never too clear
Bobo no go stop until e make sense
Make you celebrate yourself
And give thanks to the most high
Make you celebrate yourself
And give thanks to the most high
Call me a liar but I pull up for my niggas
Them still Dey wonder how we Dey do am eh
Go call your lawyer Babalawo don deceive am
Put hand for fire Shey you wan see gbege
Call me a liar but I pull up for my niggas
Them still Dey wonder how we Dey do am eh
Go call your lawyer Babalawo don deceive am
Put hand for fire Shey you wan see gbege
Awon kan De n mu Hennessy
Holy water no be pami total shut down a wa nta
Can't see me coming on a ghost mode emi Casper
Ija wa ija osi Awa ready f'any banter
Sare je ko ye won pe omo Adugbo no be black panther
T'owo yen ba wole ka wa na de tun wa healthy
Haha e je kin mo te ba ti ready
Cos I left back the bad energy biti Mendy
Ile aye ile asan but I want my vanity
When my time come Insha'allah e ma ni wa mi ti
Wa se fun mi ore nla nla kabiti
Lala mi to re Oke o ti fuck law of gravity
Wo l'eni shishe lo ma pawo
Eni shishe lo ma ball I want it all
Ile aye yi o n shey f'eni kan am telling y'all
Glasses in the air as we celebrate tonight
Awon kan De n mu Hennessy
You no fit Dey for where dem Dey
Keep your heads up always get your pay
And Always be plain even Through the pain
Work hard with less complain
Give up there will be no gain for you to claim
These people that said I'm lame will soon reframe
You wey dem Dey celebrate you come Dey gas
Like say everybody be your mate
With the way you Dey relate cuz cashout Dey circulate
And you know how high is rate wait
Remember every setback is a setup for a comeback
That's why I am so sure I'll be alright
Make e be my own turn men I don try
Two shots of the XO got me so high