Abeg off the ac make dem feel am
You don't really know oh yeah yeah
I be bam number seven no be eight
When I come all these (motherf**k)hate
Never start all this niggas underate
Never start all this niggas segregate
Shay you know f j that's my longu
Gat fine boys all them zongu
If u smoke sm you go see through
If smoke sm you go see through
Gat four on me it alway goes with extra clips
All these color jew them be feeling me
I wanna show you how am feeling
Gat my butchers by my side they be chilling
If you fuck up omo they be killing
If you fuck up brother man they be killing
Brother man say he go dey
I got cool boys wa Dey slay
All your men nor fit cross my domain
They don't really know me
But if you want really know oh
(Oya fade you colour jew)
My men come your men fall
When I come otolo dem kolo
All this jew they being praying to be me
Bros shey u won know who I be
Go fj make them yarn you my tori
Go fj make dem yarn you men glory
Them never born who go check am
Born in the wood bros me ain't no saint man
Men like fela they die for us
Men like gadafi they stand for us
Men like luther kings speak for us
Men like Sankara show us how to fight na
Men like mandela fight for us