All Becus I hold my money
So why you con Dey bill me
Your bomb make you see am
Becus this grind he no eazy
Me I Dey grind on a steady
Me I know say I go cashout large
Oga I no Dey see any motherfucker
Motherfucker at my side olor
My papa don Dey call again
My mama don Dey call again
My sister don Dey call again
brother don Dey call again
All of dem Dey call again
Dem dey tell me make I fund again
My babies all around again
You no know that one again
But motherucker leave my phone
Motherfucker leave my phone
But now I'm growing to be a man
How all this rubbish want take sup
Me I dey for house they grind
Now you want to see me down
Now you wanna see me down