LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Bobo (feat. Ceewai)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Mr ojo
Shey you go be my bobo oh
(Bobo oh)
Make i be your odo o
So when you call i go run come
I go run come
No time to come dey do aje
Take your time baby boo jeje
Me and you shoti cool aje
Take it slow baby jeje oh
No time to come dey do aje
Take your time baby boo jeje
Me and you shoti cool aje
Take it slow baby jeje oh
Fine girl
Bright girl
Why not shake your back side
With the way you move
Makes me wanna pay your bride price
Our love theory is more than love at first sight
Any man put assunder we go knack am for eye
Knack am for eye
Knack am for eye
So them go know say our love no be chaise
Baby girl you make me feel so high
Protect you, girlly as the apple of my eyes
My odo
Odo
Your back side dey me wanna won concur o
She won chop me up like a pomo
Anytime i pass she dey kpor kpor
My odo o
Odo o
Your back side de me won concur o
She won chop me up like a pomo o
Anytime i pass She dey kpor kpor o
Mr ojo
Shey you go be my bobo oh
(Bobo oh)
Make i be your odo o
So when you call i go run come
I go run come
No time to come dey do aje
Take your time baby boo jeje
Me and you shoti cool aje
Take it slow baby jeje oh
No time to come dey do aje
Take your time baby boo jeje
Me and you shoti cool aje
Take it slow baby jeje oh
All this while
I've been searching for my king
Long but though
I know how it's hard to be
Single for a long time
Heartbreaks and night cry
Baby come wipe my night cries
We go vibe till d sun down

WRITERS

Chika Destiny

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language